Logo
B.O.D @bod_republic 1 year
Which one be "don't forget me on Easter day oo"

Na your papa dem sell? ?
Liked by Cassilla and 1 other
B.O.D @bod_republic 1 year
Konji dey worry you and you get my number

Na wa for you oo ?
Liked by Edu Brazeal and 9 others
B.O.D @bod_republic 1 year (E)
‘‘I don’t give a fvck ’’

Na lie e pain you ?
Liked by King Tunde Ednut and 1 other
B.O.D @bod_republic 1 year
If your boyfriend give you belle and he no wan collect am just text me I’m here for you
Liked by gdailyspace Naija and 4 others
B.O.D @bod_republic 1 year
It’s weekend guys, send your babe money make she go do her hair
Liked by gdailyspace Naija and 3 others
B.O.D @bod_republic 1 year
No be pride I just dey avoid nonsense
Liked by African Fact Hub and 4 others
B.O.D @bod_republic 1 year
Choosing peace today, I reject frustration and stress.
Liked by Helen Sydney and 5 others
B.O.D @bod_republic 1 year
Once i don put you for category of people wey no get sense for my mind, e go hard make you comot for there ?
Liked by Spykiss and 10 others