Logo
TIMOTHY SUNDAY OTHANIEL @Treasure02 1 year (E)
Shey No Be Brewery Talent Go Finally Come Help Us Fix Our Naija Problems Ba????
Liked by Kaboom and 4 others
TIMOTHY SUNDAY OTHANIEL @Treasure02 1 year
OBO NI YEN
Kaboom @kaboom 1 year
Liked by Kaboom and 4 others
TIMOTHY SUNDAY OTHANIEL @Treasure02 1 year
Jungle Don Mature ??
Liked by Helen Sydney and 1 other
B.O.D @bod_republic 1 year
If your boyfriend give you belle and he no wan collect am just text me I’m here for you
Liked by gdailyspace Naija and 4 others
B.O.D @bod_republic 1 year
Once i don put you for category of people wey no get sense for my mind, e go hard make you comot for there ?
Liked by Spykiss and 10 others
King Tunde Ednut @Mazitundeednut 1 year
???? This Egbon no go Kee person ooo. No be Remy Martins na Richard Mille.

So, someone will actually put this on their wrist? Watch of N1.6 Billion Naira? Hmmmmmmmmmmmmmm!!!

E reach to scream ???
Liked by Wakajeje and 11 others