Logo
Wakajeje @Wakajeje
Nedu_brazil this app need to step up more but dem dey try .. how you take see am @InvincibleTech
1 year
Talentedwe @Talentedwe 1 year
In response to Wakajeje to his Banter
I swear, the app make brain. just little publicity needed. We can contribute our own part by sharing the content here to other platforms. it will in return drag people back here.❤️❤️
Wakajeje @Wakajeje 1 year
In response to Talentedwe to his Banter
We here together ... At long run it will be monetize like that x... Early birds eat it big !!
InvincibleTech @InvincibleTech 1 year
In response to Wakajeje to his Banter
Bro not bad for a start.. if X geng enter here fully aje e go banter like med.. but dem need allow some wild words weh really fit description
Wakajeje @Wakajeje 1 year
In response to InvincibleTech to his Banter
Na so ... We need to enjoy the pidgin English well as e dey hot make dem. No fold !! ?
Edu Brazeal @edu_brazeal 1 year
In response to Wakajeje to his Banter
I hear say them dey work on rebanter with quote and say them them go speed am up next week, e no too bad
Wakajeje @Wakajeje 1 year
In response to Edu Brazeal to his Banter
E no too bad make we sef enjoy our own thing .. they just need to do am cos if naija start to flood here hmmmm.. dem try and make dem no fold ..