Wakajeje
@Wakajeje
1 year
Nedu_brazil this app need to step up more but dem dey try .. how you take see am @InvincibleTech
Liked by InvincibleTech
Bro not bad for a start.. if X geng enter here fully aje e go banter like med.. but dem need allow some wild words weh really fit description
Wakajeje
@Wakajeje
1 year
In response to InvincibleTech to his Banter
Na so ... We need to enjoy the pidgin English well as e dey hot make dem. No fold !! ?
Even bororo head self won sabi yarn pigin..
Na we gat dem future but we still dey 1870 we never even smell 90s wat a coincidence
Na we gat dem future but we still dey 1870 we never even smell 90s wat a coincidence

1 year