Logo
Wakajeje @Wakajeje 1 year
Nedu_brazil this app need to step up more but dem dey try .. how you take see am @InvincibleTech
Liked by InvincibleTech
InvincibleTech @InvincibleTech 1 year
In response to Wakajeje to his Banter
Bro not bad for a start.. if X geng enter here fully aje e go banter like med.. but dem need allow some wild words weh really fit description
Wakajeje @Wakajeje
Na so ... We need to enjoy the pidgin English well as e dey hot make dem. No fold !! ?
1 year
In response to InvincibleTech to his Banter
InvincibleTech @InvincibleTech 1 year
In response to Wakajeje to his Banter
Even bororo head self won sabi yarn pigin..
Na we gat dem future but we still dey 1870 we never even smell 90s wat a coincidence
Wakajeje @Wakajeje 1 year
In response to InvincibleTech to his Banter
Make dem Come this app , we here to carry dem travaye... Na here we dey together .. man standing strong ..